E shock Luisa Toscano wen she find out say she get breast cancer. "E dey completely unexpected," na so di 38 years old mother of two from Brazil tok. "I bin dey young, healthy, fit and no get any ...
As millions of pipo don dey battle di disease around di world, every pesin get dia ogbonge tori wey fit into di theme for dis year world cancer day campaign wey be 'united by unique.' Di theme dey ...
Music director Pritam Chakraborty has reportedly fallen victim to a major theft, with around Rs 40 lakh in cash allegedly stolen from his Mumbai office. The incident was discovered recently ...
Wia dis foto come from, US Immigration and Customs Enforcement Fear of raid, detention and deportation don make many African immigrant communities for America dey panic, and dis don force some of ...
In MTV’s Roadies Double Cross Season 20, an intense verbal conflict occurred between gang leaders Rhea Chakraborty and Neha Dhupia during a task selection. This altercation underscores the show ...
Di future of US government main overseas aid agency no dey clear in recent days. US President Donald Trump and one of im top advisers, billionaire Elon Musk, don dey kwesion di importance of USAID ...
Tori be say she live di three children for house, go exam for Ihiala axis of di state, but wen she come back, she no see any of dem and dia house dey open. Di male pikin among dem dey three-years ...
Vape shops for Cheshire and grocery warehouse for south London dey among di places wia dem raid. Di pipo wey dem arrest make di journey to UK through a mix of routes, including by crossing di ...
Sleeplessness, or insomnia, na issue wey fit affect many of us at some point in our lives – but for some e dey go beyond short period say pesin no dey able to sleep and become sometin more serious.
Scientists don confam di perfect way to boil egg – surprisingly, e go take half an hour. Na fact say to cook perfectly boiled egg dey hard. Breakfast sometimes fit no turn out well, wen afta you ...
Di BBC don see contracts wey show say dem dey pay these hired sojas around $5,000 (£4,000) per month, while regular military recruits dey receive around $100, or sometimes dem no go even pay dem.
Nigeria Police Service Commission (PSC) reach one major decision on Friday wey order di immediate retirement of officers wey dey above 60 and those wey don serve for more dan 35 years. Di PSC ...